
[VERSE 1]
Pray my brothers proper
From the ghetto corners
Nobody working harder
So now we gettin offers
To dey count these commas
Whether e be pounds or dollars
All my guys dem ballers
From the street now they flying choppers
Shey you know lifes a roller coaster
My eye is so red
We hustle so well
I'm Feeling so blessed
Never know how get we here
Now i No dey pay rent
My studio get bеd
24/7 dey there I hustlе
Now I no dey feel stress
[HOOK]
Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle
Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle
[VERSE 2]
These days feelin so blessed
For the night wey I no rest
Too much suffer dey give stress
Plenty things dey my head
Get down on my knees right before bed
Holy father I need help
I'm crying out cause I'm so scared
Gods knows what my heart felt
Different cities we fly jets
Different countries i get bed
Many towns no dey pay rent
Pen to paper we signed there
To much money to come spend
No be everybody I call a friend
They didn't have faith I'll be here
Anytime we flex they be upset
[HOOK]
Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle
Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle